Advertise With Us
For Questions, Enquiries, Click Here
Page - Follow us - Call Us - Hire Us - [email protected]

 


Andrew odia popularly know has Randy AD rando from Edo state, has released a new song title ONE TIME, a nice song with feelings, a song after all women heart.


Download, share and enjoy below!


DOWNLOAD MP3 HERE


Ye ye, baby oh_

My lady oh. Eh


Given me one, one time

Given me 2 times 2 times

Given me 3 times, 3 times

Given me 4 times 4 times baby oh


Given me one, one time

Given me 2 times 2 times

Given me 3 times, 3 times

Given me 4 times 4 times baby oh.   


I fit die for your matter oh, oh girl you dey do me ginger oh, oh girl you dey make me mad oh ehh yeee


 I fit die for your matter oh, oh girl you dey do me ginger oh, oh girl you dey make me crazy oh yee


Girls the way you move your waist he dey dey make me want to dey crazy

And your body done dey make me go fila ray

And me feel like to dance around your body


Way you dey do me girls so me I don't konw what am feelings yeye ye my baby oh yeyeye


Given me one, one time

Given me 2 times 2 times

Given me 3 times, 3 times

Given me 4 times 4 times baby oh


Given me one, one time

Given me 2 times 2 times

Given me 3 times, 3 times

Given me 4 times 4 times baby oh.   


I fit die for your matter oh, oh girl you dey do me ginger oh, oh girl you dey make me mad oh ye ye.

Come and give me one time one time now, only one time, he no go pass one time, come and give me love tonight ye ye, girl ready oh, yeah, my baby oh, my baby oh, yeyeye E my baby oh ye ye ye ye, ye, ye. When I take you too my mama, I tell her only you I want now, you are the only one I want now only one, Ye , Them may try now, but girl I tell you I go do everything oh I go do everything oh



Given me one, one time

Given me 2 times 2 times

Given me 3 times, 3 times

Given me 4 times 4 times baby oh


Given me one, one time

Given me 2 times 2 times

Given me 3 times, 3 times

Given me 4 times 4 times baby oh.

Post a Comment

 
Top